Download WIMENA App Now Unlimited Movies • Fast Streaming • FREE

3 Views· 07/28/26· Music & musicals

Wizkid, Asake, Young John - Jogodo II (Choir Version)


Menadivaa
Subscribers

Wizkid, Asake, Young John - Jogodo II (Choir Version)

Lyrics

[Chorus]
No be for here you go jogodo
Say tonight, you go dey know, know, know
Wọn fẹ pa mi with ogogoro
No be today we dey kpo, kpo
Ọmọ, your body dey pololo (yeah)
Yeap, your body wanna tongolo (yeah)
I found the money 'til tomorrow-row (yeah), mm

aaiaa (che)
aiaa (che) (che)
aaiaa
aiaa
aaiaa (che)
aiaa (che) (che)

[Verse 1]
Baby, baby, jọwọ o, ọmọ Ọlọrun, fine bọbọ o
Jọwọ, ma jẹ o jabọ o (ma jẹ o jabọ o, jabọ o)
Maa wo bo ṣe n ṣakọ o, ibadi to pọn yii soco o
Mo kan fẹ jẹ ẹ, mi o labọ o

Che-che, me I smell nice (classy)
Check my new swag (pa mi)
Kapa ota ma ka mi, Oluwa, cover me
Money and power dey make person da wa
Fuck all of that, pass it (pass it)
Killy, killy, killy, killy, killy
Murder the beat, mo jẹ bi kilishi-i

[Chorus]
No be for here you go jogodo (che)
Say tonight, you go dey know, know, know (che) (che)
Wọn fẹ pa mi with ogogoro (che)
No be today we dey kpo, kpo (che) (che)
Ọmọ, your body dey pololo (yeah) (che)
Yeap, your body wanna tongolo (yeah) (che) (che)
I found the money 'til tomorrow-row (yeah), mm


[Verse 2]
I look fly (che)
I look good, good (che-che)
I dey smell nice (che)
Everything, che-che (che-che)
Mo ni I look fly (che)
I look good, good (che-che)
I dey smell nice (che)
Everything, che-che (che, che)

O ṣe, o ṣe o
Baby, no long talk, o ṣe, o ṣe, yeah-yeah (yeah, yeah)
Mo gbe, mo gbe o, highness dey killi me, baby o (yeah-yeah)
Ṣanawọle o, hol' up on me, ṣanawọle o-o
Owo wọle o, baby, jẹ ki n jẹ owo wọle o-o

Me and my guys in Maybach-kizzy
Eko for the Escaladizzy
Celebrity life e no easy
Skilly, skilly, easy
Aye gbona lemi ṣe wa freezy
Too much efizzy, icy, icy
Killy, killy, killy, killy, killy
Murder the beat, mo jẹ bi kilishi-i

(Pre Chorus)
Jah, Jehovah, cover me
Tin ba jaiye, kin ma bo s'owo aiye
Deliver me from my frenemies
Tin ba jaiye, kin ma bo s'owo aiye (ah-ahn)

Baby, baby, jọwọ o, ọmọ Ọlọrun, fine bọbọ o
Jọwọ, ma jẹ o jabọ o (ma jẹ o jabọ o, jabọ o)
Maa wo bo ṣe n ṣakọ o, ibadi to pọn yii soco o
Mo kan fẹ jẹ ẹ, mi o labọ o

[Chorus]
No be for here you go jogodo
Say tonight, you go dey know, know, know
Wọn fẹ pa mi with ogogoro
No be today we dey kpo, kpo
Ọmọ, your body dey pololo (yeah)
Yeap, your body wanna tongolo (yeah)
I found the money 'til tomorrow-row (yeah), mm

Show more

Up next


0 Comments